ig.news

Court Disobey President: Religion "No dey necesry"

Brazil President Jair Bolsonaro don pass one decree for March 26 wey add to worship God for list of "services wey dey important."

E mean say churches and religous buildings fit dey open even though dem say make citizens stay for their house because of coronavirus panic.

Anyway, one federal court cancel the decree the next day.

Foto: © so Carneiro, CC BY-NC-SA, #newsJdidnfijmw

24